Saturday 16 May 2015

JOKES CORNER: The Bible Written in Warri Pigin

ENGLISH: As it is written in the Bible.
PIDGIN: As dem yan 4 Bible!
ENGLISH: Jesus entered the boat with his disciples!
PIDGIN: Na im Jesus cum enta canoe wit im padi dem!
ENGLISH: As the boat was sailing, there was a great storm!!!
PIDGIN: As d canoe dey go, na im yawa cum gas!!!
ENGLISH: The storm was so great that it was like a whirl wind!
PIDGIN: as d yawa dey, na im kasala cum burst!!
ENGLISH: The disciples became so afraid and they shouted master master!
PIDGIN: Na im liva fail im padi dem, na im dem begin dey hala bros eh! bros eh!!
ENGLISH: Jesus got up and calmed down the wind!
PIDGIN: Na im Jesus rise up cum arrange d yawa!
ENGLISH: He turned to his disciples and said, oh ye with little faith!
PIDGIN: Na so Jesus luk im padi dem, shake im head say UNA FALL MA HAND!
ENGLISH: The disciples replied and said what manner of man is this?
PIDGIN: im padi dem cum hala sho!! bros J which kan levels na? U B WINSH?

@Calabar_links

No comments:

Post a Comment