Josh: Daddy You remember John wey dey carry first for our whole school? he failed…
Papa Josh: that’s terrible,what happened?
Josh: You also remember Paul wey dey teach me for house? He failed too.
Papa Josh: what’s causing the poor performance?
Josh: Daddy I don’t know, na so e be o. Even Kelvin who won the Cowbell competition failed too.
Papa Josh: so how was your own result?
Josh: You also remember OKON, our senior prefect? He failed.
Papa Josh: (Angrily) Boy, Tell me about your own result!!
Josh: (angrily) If all those people failed, wetin You expect for my own result?? I be witch?
ONE WORD FOR JOSH...
@Calabar_gist
No comments:
Post a Comment